|
Do me by P square
Nigerian songs
Blog
Nigerian songs | Blog
Posted by Ike Okoye on October 01, 2008 at 18:59:18:
Nna, these people are realists. Do me is a great song by the best musical duo in Nigeria - Psquare. Peter and Paul show again what they are mad of when they released this musical track plus video which is making heads to shake in applause. There's a babe's voice too singing along with them. I wonder wetin dem they do. Wetin be Do me sef. I wonder who go wound in the end. Even the lady believes that what a man can do, a woman can do as well. If you do me i do you, man no go vex. True true, man no go vex.
100% Thumbs up [P]
Follow Ups:
Re: Do me by P square
Posted by Ekene Liz on October 01, 2008 at 19:00:54:
In Reply to: Do me by P square posted by Ike Okoye on October 01, 2008 at 18:59:18:
See the lyrics here ma guy:
Oh, e get as you dey do me, do me, do me
Na the way you dey do me
Girl, I love the way you do me (do me 6x)
Boy, I love the way you do me (do me 6x)
Na the way you dey do me, do me
You go wound oh, you go wound oh, my baby
Na the way you dey do me, do me
You go wound oh, you go wound oh
(Verse 1:)
So na she step into the club house
See how the boys dem a drop down
And all the ladies just dey hala say
Them no know say wahala dey
If you no sodji, take am easy, make you no dey fall
This na the song for the dancehall
The way you move your body, ebe like say
(Ebe like say) you no know say wahala dey
Na the way you do the things you do
Ebe like say you get plans for me and you
If I put it on you, you put it on me
What a man can do, a woman can do
(Hook:)
If you do me, I do you, (man no go vex)
Step on the dance floor (man no go vex)
Touch me I touch you (man no go vex)
You say, I say (man no go vex)
If you do me, I do you, (man no go vex)
Step on the dance floor (man no go vex)
So won't you give it to me (I will give it to you)
So make you give it to me some more (some more)
E get as e dey do me, so make you give it to me, give it to me
Eget us e dey do me, so make you give it to me some more
E get as e dey do me, so make you give it to me
Na the way you dey do me (do me 3x)
So you can give it to me some more
So make you do me (do me 6x)
Make you do me (do me 6x)
(Verse 2:)
Omo, check out the way she twist and wind it
Make me feel like and grind it, grind it
Every girl, I know say you dey eye me, eye me
After the show na the party for my room
Strictly for me and you, you
We get plenty things to do, do
So pull off the bump... and move, make we groove
Boy, you know say talk is cheap I know
You are tempted to roll with me
Me, I no be the bizzy body wey you see
What a man can do, a woman can do so
(Repeat Hook:)
Na the way you dey do me, do me
You go wound oh, you go wound oh, my baby
Na the way you dey do me, do me
You go wound oh, you go wound oh
From the way you do the things you do
Ebe like say you get plans for me and you
Me, I no be the bizzy body wey you see
What a man can do, a woman can do so
Repeat Hook till fade
Na the way you dey do me, do me
You go wound oh, you go wound oh, my baby
Na the way you dey do me, do me
You go wound oh, you go wound oh
Re: Do me by P square
Posted by Femi on October 18, 2008 at 19:17:08:
In Reply to: Do me by P square posted by Ike Okoye on October 01, 2008 at 18:59:18:
Psqaure dey kampe. tHEY ARE REALLY COOL AND I APPRECIATE THEM.
Re: Do me by P square
Posted by Wizzie on October 18, 2008 at 19:18:18:
In Reply to: Do me by P square posted by Ike Okoye on October 01, 2008 at 18:59:18:
Babies dey ther no be small. I FEEL LIKE SAY i wan enter this music video
Re: Do me by P square
Posted by Clem on October 18, 2008 at 19:19:40:
In Reply to: Do me by P square posted by Ike Okoye on October 01, 2008 at 18:59:18:
Do me is the hottest song in Nigeria. P sqaure are the best in Africa
Re: Do me by P square
Posted by Dukar on October 18, 2008 at 19:22:44:
In Reply to: Do me by P square posted by Ike Okoye on October 01, 2008 at 18:59:18:
what do they mean by "Oh, e get as you dey do me, do me, do me
Na the way you dey do me"?
Re: Do me by P square
Posted by Olu4short on October 18, 2008 at 19:23:36:
In Reply to: Do me by P square posted by Ike Okoye on October 01, 2008 at 18:59:18:
i would like to get it in mp3, how can i download it online.
Re: Do me by P square
Posted by Obi on December 22, 2008 at 10:57:01:
In Reply to: Do me by P square posted by Ike Okoye on October 01, 2008 at 18:59:18:
Me sef, e get as e dey do me. I need $1000 for christmas, how i go grab?
Re: Do me by P square
Posted by modupe laguda on January 28, 2009 at 11:29:45:
In Reply to: Do me by P square posted by Ike Okoye on October 01, 2008 at 18:59:18:
i loveeeeeeeeeee psquare so mch i cld die 4 dem,............. hi paul
Re: Do me by P square Lyrics here
Posted by Wynox on February 03, 2009 at 09:38:23:
In Reply to: Do me by P square posted by Ike Okoye on October 01, 2008 at 18:59:18:
Chorus 1
Oh, e get as you dey do me, do me, do me
Na the way you dey do me
Girl, I love the way you do me (do me 6x)
Boy, I love the way you do me (do me 6x)
Na the way you dey do me, do me
You go wound oh, you go wound oh, my baby
Na the way you dey do me, do me
You go wound oh, you go wound oh
(Verse 1:)
So na she step into the club house
See how the boys dem a drop down
And all the ladies just dey hala say
Them no know say wahala dey
If you no sodji, take am easy, make you no dey fall
This na the song for the dancehall
The way you move your body, ebe like say
(ebe like say) you no know say wahala dey
Na the way you do the things you do
Ebe like say you get plans for me and you
if I put it on you, you put it on me
What a man can do, a woman can do
(Hook:)
If you do me, I do you, (man no go vex)
Step on the dance floor (man no go vex)
Touch me I touch you (man no go vex)
You say, I say (man no go vex)
If you do me, I do you, (man no go vex)
Step on the dance floor (man no go vex)
So won't you give it to me (I will give it to you)
So make you give it to me some more (some more)
E get as e dey do me, so make you give it to me, give it to me
Eget us e dey do me, so make you give it to me some more
E get as e dey do me, so make you give it to me
Na the way you dey do me (do me 3x)
So you can give it to me some more
So make you do me (do me 6x)
Make you do me (do me 6x)
(Verse 2:)
Omo, check out the way she twist and wind it
Make me feel like and grind it, grind it
Every girl, I know say you dey eye me, eye me
After the show na the party for my room
Strictly for me and you, you
We get plenty things to do, do
So pull off the bump... and move, make we groove
Boy, you know say talk is cheap and you are tempted to roll with me
Me, I no be the bizzy body wey you see
What a man can do, a woman can do so
(Repeat Hook:)
Na the way you dey do me, do me
You go wound oh, you go wound oh, my baby
Na the way you dey do me, do me
You go wound oh, you go wound oh
From the way you do the things you do
Ebe like say you get plans for me and you
Me, I no be the bizzy body wey you see
What a man can do, a woman can do so
Repeat Hook till fade
Na the way you dey do me, do me
You go wound oh, you go wound oh, my baby
Na the way you dey do me, do me
You go wound oh, you go wound oh
Re: Do me by P square
Posted by Alfred on June 26, 2009 at 08:39:22:
In Reply to: Do me by P square posted by Ike Okoye on October 01, 2008 at 18:59:18:
P square, you guys are the best. keep doing your thing and well keep buying your cds
Re: Do me by P square
Posted by Olu4short on June 26, 2009 at 08:39:59:
In Reply to: Do me by P square posted by Ike Okoye on October 01, 2008 at 18:59:18:
I love this song a lot. Makes me want to party.
Re: Do me by P square
Posted by Felucci on June 26, 2009 at 08:40:32:
In Reply to: Do me by P square posted by Ike Okoye on October 01, 2008 at 18:59:18:
These guys are the best musicians in Nigeria. I'm waiting for their nest album or hit track
Re: Do me by P square
Posted by Valerie on June 26, 2009 at 08:41:27:
In Reply to: Do me by P square posted by Ike Okoye on October 01, 2008 at 18:59:18:
i am not able to watch the song. How can i make it load faster?
Re: Do me by P square
Posted by Uju on June 26, 2009 at 08:42:44:
In Reply to: Do me by P square posted by Ike Okoye on October 01, 2008 at 18:59:18:
I'm in l love with Psquare, are they married yet? HoW old are they
Re: Do me by P square
Posted by Thomas on June 26, 2009 at 08:42:11:
In Reply to: Do me by P square posted by Ike Okoye on October 01, 2008 at 18:59:18:
You will need broadband connection that is fast to make the youtube video download faster on your PC.
Re: Do me by P square
Posted by Ossai on June 26, 2009 at 08:44:00:
In Reply to: Do me by P square posted by Ike Okoye on October 01, 2008 at 18:59:18:
Many questions may have to remain unanswered, but @Uju, maybe we can hook up. I could be a start one day, who knows?
Re: Do me by P square
Posted by Chris on June 26, 2009 at 08:44:32:
In Reply to: Do me by P square posted by Ike Okoye on October 01, 2008 at 18:59:18:
Who has watched the video on Ifunanya before. How can i download it
Post a Followup
| Required fields are Name, Subject and Message.
|
|