Sote by Pulse


Nigerian songs Blog


Nigerian songs | Blog

Posted by Ike Okoye on January 16, 2010 at 02:11:43:

Sote Sote Sote
Nice chorus, I just like this Nigerian songs by Pulse
I can identify with the guy when he says, "I write WAEC So te" - I wrote it twice though, but it was tiring, like an everyday thing.

I compiled a bit of lyrics from Sote here
........

I write W A E C Sote
Sote Sote Sote
Sote Sote Sote
Aigh
Until I pray Sote
Sote Sote Sote Sote Sote Sote
Sote Sote So
Sote Sote So
Sote
Sote Sote Sote
Lai

I go dey pray Sote
Barren woman go born pikin Sote
Panadol go dey cure AIDS Sote
Sote Sote Sote
Lai

I go dey pray Sote
Religious crisis no go dey Sote
Christian and Muslim go pray together Sote
Man and Woman go dey live together Sote

I go dey pray Sote
Satan go dey hala Amin Sote
Armed robber go return money Sote
Limousine go be Naija taxi
All the president go be my Paddy
Goat go pursue Lion Sote
Dog go dey pay for bungalow Sote
Fish go dey fear water Sote
Pikin go breastfeed Mama
.....................

Correct me If i'm wrong with any of the Lyrics




Comments:
Re: Sote by Pulse

Posted by Jackson on April 20, 2010 at 03:16:00:
In Reply to: Sote by Pulse posted by Ike Okoye on January 16, 2010 at 02:11:43:

I need sote by pulse


Send me a message: yim



Post a comment

Required fields are Name and Message.


Name:

Email:

Message:

Optional Image URL:

Optional Image URL(2):

Yahoo messenger id:

Website( e.g. http://www.nigeriansongs.net)

Website title: